Lirik Terjemahan Tiwa Savage - Koroba Lyrics

♪"Koroba " 
Tiwa Savage

𝅘𝅥 Koroba Lyrics By Tiwa Savage

  • I no come this life to suffer

    If I follow politician

    You go hear am for paper

    Them go call am prostitution


    Who no like enjoyment?

    If money dey for pocket

    Shebi na national budget o?

    We go blow am like trumpet


    Koroba koroba Koroba Koroba

    Koro, oya carry am

    Koroba Koro Kuru Koroba Koroba

    Koro, oya carry am

    Koroba koroba Koroba Koroba

    Koro, oya carry am

    Koro Kuru Koroba Koroba Koroba

    Oya everybody carry something


    He say darling I’m watching you

    Small thing you turn mugu

    You come dey shout ole

    The money you no work for

    Bad commando

    You carry overload

    Yawa dey, igboro

    Sho wole, ko wole


    Koroba Koroba Koroba Koroba

    Koro, oya carry am

    Koroba Koro Kuru Koroba Koroba

    Koro, oya carry am

    Koroba Koroba Koroba Koroba

    Koro, oya carry am

    Koro Kuru Koroba Koroba

    Koroba, oya everybody carry your something


    I no mean to bother you, at all

    Monkey dey wan kill bamboo

    Kilamity tell me say you talk and do oga

    Tell me wetin you fi do


    I no mean to bother you, at all

    Monkey dey wan kill bamboo

    Kilamity tell me say you talk and do oga

    Tell me wetin you fi do


    Koroba Koroba Koroba Koroba

    Koro, oya carry am

    Koroba Koro Kuru Koroba Koroba

    Koro, oya carry am

    Koroba Koroba Koroba Koroba

    Koro, oya carry am

    Koro Kuru Koroba Koroba

    Koroba, oya everybody carry your something

©rblyric

Welcome to the article about Koroba song lyrics sung by Tiwa Savage artists. This song was published in 2020 and can already be watched and heard on Youtube, joox and Sportify.
The following is information about Koroba song lyrics
If you want to listen and download Koroba  songs, please visit Original Music Media such as Joox, Sportify, iTunes and other Digital Media. This website only provides Koroba  Song Lyrics

Iklan Atas Artikel

Iklan Tengah Artikel 1

Iklan Tengah Artikel 2

Iklan Bawah Artikel