Lirik Terjemahan Abracadabra - Boj Ft Davido Mr Eazi

♪"Abracadabra" 
Boj Ft Davido & Mr Eazi

π…Ÿ Abracadabra Lyrics By Boj Ft Davido  Mr Eazi

  • Davido

    Ah Eazi E don drop already

    Baddest!, Original something

    Boj, Boj e don tey o

    Aaah Aunty, Shekpe!

    Eazi Eazi Eazi naa


    BOJ

    Abracadabra no dey cause belle

    My Jalabia no be for Cele

    E mi CIA baba nla under G

    O fe Pa mi pelu gbo gbo ibadi

    Timba fo wo kan, o fun mi igbati

    E mi CIA baba nla under G

    O fe Pa mi pelu gbo gbo ibadi

    Timba fo wo kan, o fun mi igbati


    Davido

    Aunty! See the body just ginger me

    Me I dey feel the back e just dey gbon gbon

    Girl you make a Nigga want to gbe body

    What is the colour of your panty?

    Omo we go ball till I go puncture you

    Me I like the back it just dey gbon gbon

    Girl you make a Nigga want to gbe body


    BOJ

    Ebelebe gan gan gan (Ebelebe gan gan gan)

    Come from Gbagada gan gan gan (from Gbagada gan gan gan)

    Badder than badder gan gan gan

    In my Agbada gan gan gan

    Mo ni, Ebelebe gan gan gan (Ebelebe gan gan gan)

    Come from Gbagada gan gan gan (come from Gbagada gan gan gan)

    Badder than badder gan gan gan (putti barana gan gan)

    Die for your matter gan gan gan (Zaga what?)


    Mr Eazi

    Me I no go lie I be ashawo (Zaga Wat?)

    If you give me chance mo ma nowo

    Me I no go lie I be ashawo

    If you give me chance mo ma nowo

    Girl back it up oya yo idi yo idi

    Gimme whine make I na nau naughty naughty

    Girl back it up oya yo idi yo idi

    Gimme whine make I na nau naughty naughty

    Ge ge ge ge ge, ge ge ge ge ge

    Ge ge ge ge ge, ge ge ge ge ge

    Girly gimme whine oya yo idi yo idi (Zaga Wat?)

    Back it up make I na nau naughty naughty


    BOJ

    Abracadabra no dey cause belle

    My Jalabia no be for Cele

    E mi CIA baba nla under G

    O fe Pa mi pelu gbo gbo ibadi

    Timba fo wo kan, o fun mi igbati

    E mi CIA baba nla under G

    O fe Pa mi pelu gbo gbo ibadi

    Timba fo wo kan, o fun mi igbati


    Davido

    Aunty! See the body just ginger me

    Me I dey feel the back e just dey gbon gbon

    Girl you make a Nigga want to gbe body

    What is the colour of your panty?

    Omo we go ball till I go puncture you

    Me I like the back it just dey gbon gbon

    Girl you make a Nigga want to gbe body


    BOJ

    Ebelebe gan gan gan (Ebelebe gan gan gan)

    Come from Gbagada gan gan gan (from Gbagada gan gan gan)

    Badder than badder gan gan gan

    In my Agbada gan gan gan

    Mo ni, Ebelebe gan gan gan (Ebelebe gan gan gan)

    Come from Gbagada gan gan gan (come from Gbagada gan gan gan)

    Badder than badder gan gan gan (putti barana gan gan)

    Die for your matter gan gan gan

©rblyric

Welcome to the article about Abracadabra song lyrics sung by Boj Ft Davido & Mr Eazi artists. This song was published in 2020 and can already be watched and heard on Youtube, joox and Sportify.
The following is information about Abracadabra song lyrics
If you want to listen and download Abracadabra songs, please visit Original Music Media such as Joox, Sportify, iTunes and other Digital Media. This website only provides Abracadabra  Song Lyrics

Iklan Atas Artikel

Iklan Tengah Artikel 1

Iklan Tengah Artikel 2

Iklan Bawah Artikel